- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Ice Prince( Panshak Zamani )
-
Kpako (feat. M.I. & Jesse Jagz)
Ya'll know say me I dey here so with some real G dem Chopstix, brotherman Sly, general Dapo, Endia Me no kiss and tell, remember that T-O-B, Bishman, Jay Miller, Sean stan dey here so FOZ Shawty me no kiss and tell, shawty me no kiss and tell I'm all right Shawty me no kiss and tell, shawty me no kiss and tell E dey do me like kpako dey play for my head Do me like kpako dey play for my head Do me like kpako dey play for my head Do me like kpako dey play for my head I say e dey do me like kpako dey play for my head Do me like kpako dey play for my head Do me like kpako dey play for my head Do me like kpako dey play for my head I'm alright Yes, yes 1 – (Ice Prince): Ha, me sef na baddest guy ever liveth Play play your chickala go carry triplet It's been three years and still I never sleep yet I'm on the fast lane and I no dey wear my seat belt Mama told me you's a king you's an actor Do the right thing never hustle the back door And on the street here the things wey we dey see Go make you realize say nor be only CNN dey mad So I get on my knees and say Jah nor go let them to kill my name Jah nor go let them to see my face Oh lord o, everybody say So I get on my knees and say Jah nor go let them to kill my name Jah nor go let them to see my face M.I ah, eh ah 2 – (M.I Abaga): Yeah yah, je m'appelle M.I and Shawty me na kiss me na tell Listen hear well shawty in the streets me I dwell Them people try to wish me I fail Because me I rich me I chill Find more lyrics at ※ Mojim.com And the flow MESSI like it is LIONEL When I spit me I kill Some people try to diss me and piss me off But me no watch them no more them be cheese the arel Shawty me na kiss me na tell No matter what the stress me avail Real nigga I mean leave me ah girl My heart locked up Imma give you the keys to my cell And the keys to my cell but one rule Family over fortune You support me, and I support ya Give you everything I see see my girl As long as when we kiss you na tell no one Especially the wifey 3 – (Jesse Jagz): So we back for shit make it stick for stick Shit took the game down baby bit for bit Dem boss shot me boss back click for click Shawty's got it on the phone it's micro chip for chip Boun.bounce along, heard you came with your friends And a thousand more on the dancing floor Body hands and all stand upon the wall Shawty looking like she fancy more And when am done she tell me thanks and all Me ah handsome boy, she bought shot for me, blast the wall Bullets tank and all then she call me a conqueror Cause jagga conquer all, thinking that butty me ah plunder all Listen well me na kiss and tell Freak all night with a Christian girl Yeah I promise her I be her wishing well She say boy you ever leave me I go skits and tell ehn uh She cant resist the feel, and this is real I exist to chill some real plight for shit I persist until, resist at will This is how existence feels, check it (Jargo)
-
|